Jhay on the beat oo, jhay on the beat oo higher Yxngpee!! Omo ologo daya,Omo ologo daya oooh yeah yeah.... Everyday I dey pray I day pray , I day pray Me won gbe won trabaye Awon temi ti rale Haa brother man hope say you day pray Hustle ee go pay Maga still day pay I still elevate ah Even though broke days Still grinding on Mondays Take away the pains ohh ehh Make you gimme joy ohh Take away the sorrow baba momo Make you elevate me oh yeah Anywhere I dey go Baba wa elevate Make I no go kolo Baba wa circulate me oh Cause they call me jimlas make the pain no go last Make I no dey suffer ahah Make I dey chill and relax Everyday of my life baba wa bamishe oh Steady living living lavida loca Make I no dey suffer Baba wa bamishe Take away the pains ohh ehh Make you gimme joy ohh Take away the sorrow baba momo Make you elevate me oh yeah Yxng_pee ama tunde mekka Lati mekka de Canada Nilu awon temi lamerica Wa, baba ti elevate me now and forever Ahh, tie me kpo tie me the cana Baami wa one sativa Omo I day proud ooo Omo I day mind oo Omo na the gbedu day make me day mara oo Baami load 400 million wire sinu bank o Monigbagbo pe money yen oo ma large o Ama getti bullion van Ama getti many yartch She agbako bullion visa card oo