GZN GZN GZN KENZY LOMO NOR KENZY KENZY KENZY EYE FULL OF JOY I RISK IT ALL TELL THEM SAY , WE NO GO PHOR WHERE I COME FROM , WE NO DEY FORM HUSTLER LEMI MO JADE TAN PAWO PAWO EVERYBODY GO PHOR TO BA TI SHA , KO JE KORIPE GIVE ME KALAKUTA PASS EWE JA SOWO MAJA SOBO OWO LON FI DARA OSHEY KA JAYE LAVIDA OSHEY OWO LON FI DARA OSHEY AWON BOYS PARA OSHEY AWON GIRLS DISTURBING DON’T PLAY JAYE LAVIDA OSHEY OWO LON FI DARA OSHEY OMO OPE HUSTLE LOR WORK AND PRAY LIL BAYBAY , TOP SKORO I HUSLE HARDER GAN MI O FEH FAIL CUX YOUR EYE GO SEE SHEGE FIRST OF ALL, SEE ME I NO DEY PLAY I’M FULLY READY I’M FULLY READY I’M FULLY READY AGBO KAN KAN WON TI GE TI WA LOR GZN GZN GZN GZN GZN GZN KENZY KENZY KENZY KENZY KENZY KENZY WE GO PARTY LALEYI GAN GAN ENI SUN LALEYI GANN GAN WA KA SHEY KAKAKA SULEZU MANY THING SAY NA AJITU I CALL ON BABA GOD SHOWER YOUR BLESSINGS ON ME ORI AYO LAWA NKO YOU DON’T KNOW WHERE I COME FROM GIVE ME KALAKUTA PASS EWE JASOWO MAJA SOBO YOU LEARN FROM BADBOYJAGO MAKE DOINGS LIKE INVEST OH YOU COLLECT FROM EVIL RUN TO GOD IWO OMOYI OBERU OLOUN GBE GESI LIKE COMMANDER BECAUSE I NO WAN COME AND GO I’M FULLY READY I’M FULLY READY I’M FULLY READY AGBO KAN KAN WON TI GE TI WA LOR