No gree-文本歌词

No gree-文本歌词

发行日期:

VERSE 1 *Me I no get their time. *See every dey I dey man I dey thank jah. *I dey pray I dey bow down, so make I cast enemy wey no want make I lie down * No be fault say God show me love more than enough am getting alot. * Monkey dey work baboo dey chop that is enough.. HOOK * Any body wey no gree for you make you no gree too. * No come use hyping brother, sister kill this year, cos we no send you. CHORUS * If them look you, make you look them too, if them chook hand for your eye, make you chook am too *them go run katakata them go forget shoe. *Cos men are outside, them no get joy too (2x). VERSE 2 * Overthinking no solve the problem, me I dey I dey blow my trumpets *Them dey use cruise dey kill this government, now na the poor masses dem dey suffer it yeah. * you go work tire no evidence, so my brother say we no go fit gree for them. *My head e dey gbona, gbona, gbona.