Kunlex ISL Won ti jogodo Compose yourself ko ma pariwo People no go like you When you dey borrow Maintain your steez toba di Olowo When dem say no love in the city I dey think say na joke Family no go call You for the meeting When dem know say you broke Even all your nigga for the hood Won o de ni bae fo If you call any Kele for the street Won o de ni dae lohun I will never be broke Nah why I no skip grinding Olami ma ma re waju Ko ma ni re eyin I will never be broke And I will never stop praying Olami ma ma re waju Ko ma ni re eyin I dey work on myself I dey work on my aim too I pray make sudden death No spoil the game too I wanna pull up in the Lambo Make I dey flex too Nah Soft life I wan Live Make I Enjoy too Even rich man Go tell you life no easy Nah you go know the reason Why pastor no dey do Preaching Every time in the prison Nah when life touch you You sef go reason Why need to be busy for your life No be by Pity Won ti jogodo Compose yourself ko ma pariwo People no go like you When you dey borrow Maintain your steez toba tin ri owo Won ti jogodo Compose yourself ko ma pariwo People no go like you When you dey borrow Maintain your Steez toba tin ri owo When dem say no love in the city I dey think say na joke Family no go call you for the meeting When dem know say you broke Even all your nigga for the hood Won o de ni bae fo If you call Any Kele for the street Won o de ni dae lohun I will never be broke Nah why I no skip grinding Olami ma ma re waju Ko ma ni re eyin I will never be broke And I will never stop praying Olami ma ma re waju Ko ma ni re eyin If the hustle na game I'm playing non stop Anywhere wey I dey Oro mi nonso Ah Ah aha haa Oro mi nonso I'm gonna make money Moma Je eniyan Moma ri owo toju Parent mi Mio ni wa woran Shokoloko Bangoshey Sho mo pe Igi Kan o ma le da Igbo shey I go get money pass Dangote Hun hun ha haa o ehhy ISL