Busy Body (Explicit)-文本歌词

Busy Body (Explicit)-文本歌词

Young G Mozes&lil fheji&BetterOriginal
发行日期:

oh no oh no see the kind mata wei we get to solve oh say watin dey your mind you go talk am very soon watin dey your mind you go talk am very soon yeah watin dey your mind you go talk am very soon yeah (produu) if me i ni get money, then go say the boy no dey work atall e no dey try oh ( but me i dey work oh , but me i dey work oh oh no ) you still dey put your mind for me be like say you never se wahala before oh ( dem want make i fall oh, dem want make i fall oh oh no ) steady ballin is not an option, its a must o i must see the sun light before i see the rain fall o no body go stop me, im all over the world oh oh no if you want wahala i get am for you plenty say gan gan gan , who dey knock for my domot for this early momo if trouble come nyanga go comot gan gan gan , who dey knock for my domot for this early momo if trouble come nyanga go comot busy body o ( aje) knack am for e body o ( again, again ) yawa for you oh ( gbege ) if you put body you go collect gbese ( aje ) busy body o ( aje) knack am for e body o ( again, again ) yawa for you oh ( gbege ) if you put body you go collect gbese ( aje ) hmmm why you testing me? do you see im in my energy tell me why you want disturb my peace i no get time for this kind thing man awaken no MPC waiting on me you need medicine brother man make you watch your steeze yeah we outside better man make your watch your speech if you loose guard one time omo we gon get you f*cked up yeah without no gunshut you know man's conscious yeah you know man's conscious man's intuned with the culture the veil has fallen from my eyes, now we livin in a higher paradigm theres so many things you dont understand brother man take your time gan gan gan , who dey knock for my domot for this early momo if trouble come nyanga go comot gan gan gan , who dey knock for my domot for this early momo if trouble come nyanga go comot busy body o ( aje) knack am for e body o ( again, again ) yawa for you oh ( gbege ) if you put body you go collect gbese ( aje ) busy body o ( aje) knack am for e body o ( again, again ) yawa for you oh ( gbege ) if you put body you go collect gbese ( aje ) oh no oh no young g mozes on a plane