From taraba to abuja So , na so the thing dey be If i start to tell my story Dem go say i too sabi Ahh Am available They said unavailable Osade I dey on my way eh All this people wey dey pray I tire I be like usama So i no fit to retire oh oh Am available They said unavailable Osade I dey on my way eh If na money matter Call ma phone make we relate Me no get no time For all this n* wey dey hate I know what it takes Abubakar tafabawabalewa If you know the story Then you know we no dey play I’ve been far away for long And I’m sorry am not sorry Better don’t confront me Shit is bout to getting gory Many things wey sup for lurry I for call to glory Baba hold me Him no let all my enemies To See me falling Now In amiri Niga till infinity No shoe and tie Rock balenciaga Richard milli Who dey Who dey Who dey Who dey hear my song And no dey gala All d ladies Wey dey go asaba make dem gather Make dem Who dey Who dey