Na you be the one wey I dey look for morning We go dey together till the end of time No matter wetin come up Me and you go stay strong Our love no go scatter You're the jack to my rose Obi m o The jack to my rose The jack to my rose The jack to my rose, yeah See I hate love movies but we don act one Maybe I'm lucky how we're together as one Here's my shoulder and my body, baby you can lie on I can be your Samson, murder every lion I nee anya n'enu, that's our love in the air Breathe in, breathe out, kulutu ume ndu Your friends can talk, but baby I don't care Cos abum abacha, ginwa bu the mmili ngu I know that God must love me cos He sent you to me And since you came to me, my life has been so free Itopolum n'agbu kam abuzi Django You make my heart to dance, I mean to tango I na agbam ala ka I na agbam egbe Ginwa makasili n'umu chinekenna kele eke Na you full my head like okpoisioringo For your sake I give thanks to God, osingo osingo Baby m o, mu na gi ga ebi No matter how e take be Me and you go stand tall Even when they want make we fall down See, our love e no go sink low, nooo! You're the jack to my rose Baby moo You're the jack to my rose The jack to my rose The jack to my rose Obimoo You're the jack to my rose The jack to my rose The jack to my rose, yeah And when the haters come around and their diss appear Cupid go carry us away, we go disappear We go disappear, them no go us see us there And back in your arms baby girl, I go reappear Sometimes anyi na enwe nsogbu, anyi agba war But anyi gbachakwa war, baby anyi apia pause Me and you, we don gum pass aradite Na you full my blood like malaria parasite Only chinekenna fit tear us apart Umunwa everywhere but na you get my heart You no like men wey dey smoke? I no dey smoke at all You no like men wey dey drink? I only drink small I na agbam ala ka I na agbam egbe Ginwa makasili n'umu chinekenna kele eke Na you full my head like okpoisioringo For your sake I give thanks to God, osingo osingo Baby m o, mu na gi ga ebi No matter how e take be Me and you go stand tall Even when they want make we fall down See, our love e no go sink low, nooo! You're the jack to my rose Baby moo You're the jack to my rose The jack to my rose The jack to my rose Obimoo You're the jack to my rose The jack to my rose The jack to my rose, yeah Muna gi ga ebi eh Muna gi ga ebi ehh You're my Jack Eh baby kee way Celia Eh baby bia, bia welu kiss On the microphone Eh Eh Ngwa bia, bia nso Bia Hehehehe