Kala-文本歌词

Kala-文本歌词

BiG’Tees&Magnito
发行日期:

Fresh out! BiG’Tees coming right up Alaafia zaddy Deccy don’t do me like this This beat is sick like this Many things Many things l see I no foh Not doing this by force Hmmm this is my turn Man I am working for this Pls make you pay my money See as I dey my zone Dey wan be my clone Mi nuh see no nada You Dey make me Dey manya oh I no like to Dey Kala oh Music is all I know If you thief my piano You Dey make me Dey manya oh I no like to Dey Kala oh If you thief my piano I go burn you like claro If you thief my piano I go burn you like claro If you thief my piano I go burn you like claro Fresh out I get dogs If dem finish Pata pata I go buy bingo You sabi say taraba still be jalingo Clear haters, if them see me them dey fly window I sabi people kumakusanasa Lamido Nah which kaka we never see for the universe You wan marry girl? Tell am make she see me first BiG’Tees (yes) You gimme verse I get dogs oh, tell them make hem gimme vet . . . . E go dey for tiktok and their snapchat Them go go live begin to dey tap tap If nah money matter make them do am sharp sharp E go boku we go put am for our backpack You Dey make me Dey manya oh I no like to Dey Kala oh Music is all I know If you thief my piano You Dey make me Dey manya oh I no like to Dey Kala oh If you thief my piano I go burn you like claro