lol, it’s Clemzy the beat production, Vellie Rotrex by the way eh ye eh ye It’s Clickz the magical finger, Mighty… I’ve been in the trenches for long, who am I going to tell Been working hard still no savings like I was under a spell Always thinking of angel **** make them go jingle the bell T’omo eleran tin je egungun, so life is about to end We can always know the starting only God f*t know the end If it finish them go run, all trashes wey you call your friends Na person wey get money, na him fit to be a m*n Too much imagin*ti*n Bro e fit to k**l a man Oluwa ni mobaduro mio le jabo So many thing I dey think of Buh I keep on rocking it i no switched off Cuz momon bope boya oo ayo shinbo Nobody know me For my hood All I have to do is to buckle my shoes Funmi ni lord pelu ebu Layemi me Ano fit play If na ritual I go do Hope shey you dey learn life so far Na pesin wey get money dem dey call my guy Big dreams na everybody wants to chop life Buh no be for idle only for who fit risk ham You go hear my story you go know say I’m qualify to chop life my life jagajaga you go think say na dope life Na me know wetin I dey face on alone I dey risk ham My background looks very dull ebe lashin be oluwa So we go fit make the pay k’orin ope kogba enu wa Cann*t do this on alone k’olorun ko pelu wa I gat this aim as my package, k’olohun bawa gb’eru wa It’s been a long time otipe gan t’atin push e But energy is very low lucozade gan ole boost e I gat hope on God forever mi ode no lose e Enough bull*t for the g*n target yen mofe shot e Lil Might for the top shine, me I no dey cross line Bad belle dey talk much b*t their corr*pt no fit stop mine Do yours no dist*rb mine, talk yours no dey talk mine Ti believe e bati sonu I can never lost mine W*r plenty for your front Just to make your glory shine Make your overlook no too much Bro you have to know your right Lord you have to free me for my helpers to see me B*d boy hustle for the money so depressi*** no go k*ll me Hope shey you dey learn life so far Na pesin wey get money dem dey call my guy Big dreams na everybody wants to chop life Buh no be for idle only for who fit risk ham You go hear my story you go know say I’m qualify to chop life my life jagajaga you go think say na dope life Na me know wetin I dey face on alone I dey risk ham Before you go judge me mo bi moshe bere Tho where I dey go me I still never get there So many stages wey I pass ki iyanu le shele Baba answer my prayers make I no go penbe I grow up in pain with the hope say I’m still gonna gain I no dey envy anybody BTC all I chase Amo DND ma money full my brain Nobody know me For my hood All I have to do is to buckle my shoes Funmi ni lord pelu ebu Layemi me Ano fit play If na ritual I go do