Matter-文本歌词

Matter-文本歌词

发行日期:

Matter.. Barnaby Oneluv Africa Oh baby (m) My baby Jojo.. ogini na_eme oh Tell me baby..(you know) what is the problem ( shebi you know) Na wetin be matter baby (you know it) Based on your matter na my matter For your matter I no go tire Old soldier never dies (because na em matter) I go kill person.. I kill person I kill person baby..for this your matter oh (because e don matter) I go kill person (mgbu MMADU) I kill person baby..for this your matter(because e don matter) Mgbe m na_eri uju(you know) Mgbe m na_eri uju..na only baby dey tell me ndo baby(she said ndo to me) But you know ameena..she wanting designer She say she want designer e eh (ochoro designer) My lady ameena oh..she mean am She wanting designer.. ochoro designer (designer k' ona_eyi) (You know it)! Based on your matter na my matter For your matter I no go tire Tell MMA matter say e don matter (because na em matter) I go kill person.. I kill person I kill person baby..for this your matter oh (because e don matter) I go kill person (mgbu MMADU) I kill person baby..ebe mmejoro gbara oh(because e don matter) Gini ka ina_acho ah(tell me ) Ogini ka ina_acho ah(can you tell me ) Can you let me know baby(make it known to me) (Aah ha ha aah....) Shey..shey we dey run matters For inside Ebutte Metta ah ......... Gini ka ina_acho ah Ogini ka ina_acho ah (can you let me know baby m) Mmmmmmmmmmm.. ONELUV AFRICA