Burna (Freestyle|Explicit)-文本歌词

Burna (Freestyle|Explicit)-文本歌词

Grey Jamès
发行日期:

Greyyy! Yeah yeah Roll my blunt and dance Call my guys make we link up fast No go pick unless say na cash Bad vibes me go jump and pass Heyy! See! No galavanting We the ones all the people demma hating Cause we up and the other ones are nothing Call Kobi my G no keep me waiting Nothing wey dem talk go move me Oil dey for my head anointing Say My life I go risk am Wahali I no get time for love wey dey online Show me real when we offline I wan be like burna boy Deep down me I no get joy You mess with the gang you go collect goan Your body e go enter soil I come be like burna boy No dreads I get inner joy You mess with the gang you go collect goan I’m wavy call me city boy