MonaLisa (Explicit)-文本歌词

MonaLisa (Explicit)-文本歌词

Speckey&ENNIEE
发行日期:

(Another one)

(Speckey speckey and enniee)

The way you do me Dey bother me...

Gyal l no fit understand

I thought I was driving you crazy gyal

You con say make i park

I dey text friends onna regular

Dem say you no Dey their side

I know Anita Dey lie

I no reason her matter

Ohh ohh

Ohh my Lisa (Mona Lisa)

I been Dey count on rewind you do me this one (do me this one)

Gyal no be freestyle (ahh)

Omalicha (omalicha)

Na light my life gyal

You do me this one ( do me this one)

You don quench my fire (fire)

Fire, fire, fire (fire)

I need the kele wey go coolu man down (proper)

so when the raba (touchdown)

I go spray you all my racks & chedah u know say me l no dey kiss & tell ah (kiss and tell oh)

say na only u wey I want

girl na only wey I want (wey I need ohoh) anytime I dey with u

u dey make me high like I dey on don perignon

you no go know

you no fit know

you no fit know what I feel for you

any amount any amount

oh my kele I fii run am for u

ohh ohh

Ohh my Lisa (MonaLisa)

I been Dey count on rewind (ahh)

you do me this one (this one)

Gyal no be freestyle (ahhh)

Ahhh omalicha (malicha)

Na light my life gyal (ohhh)

You do me this one (this one)

You don quench my Fire (ahh fire)

Fire, Fire, Fire (fire fire )

u leave me run now my baby girl lemme run oh my kele leave me run oh

I no fii cry cause Dem tell not to Fall for u

fall for u oh oh dealer

ebelebe call my dealer

Dem warn me say make I no go fall for you.