Enjoy-文本歌词

Enjoy-文本歌词

发行日期:

Omo Omo Omo Omo

if you get money make you vibe

if you get money make you enjoy yourself

Omo Omo Omo Omo

if you get money make you vibe

if you get money make you enjoy your soul

Se you dey feel my vibe?

my energy

my season to shine Omo no be lie

Den say me ar no fee make

But everyday I dey I dey go higher

What den no realize

Ar just dey customized

na enjoyment ar dey preach o

Oya make you move your body

No dey form biggie mani

even when you get the money

if no be money matter Oga shift make I pass o

Lamba day my zone,

we just having fun yeyeheye

Omo Omo Omo Omo

if you get money make you vibe

if you get money make you enjoy yourself

Omo Omo Omo Omo

if you get money make you vibe

if you get money make you enjoy your soul

Alowomajaye o na you know

awon to Jaye lana where den dey we no know

ti n ba lowolowo ma j'aye ori mi

you know ar no be God

ar no know tomorrow

D.J put Tunnah Music

let everybody vibe

put two booty for my side

they already know my style

if I dey get money I dey feel like president

even though ar no be Dangote

every money wey I get na enjoyment