I Dey focus right
Na me Dey hold my side
Follow my own advice
Dem no fit understand
And So They tell me who does that
I just Dey live my life
Na me Dey give my self joy
But Na God Dey roll my dice
Ahh ahh
Look how I’m burning I’m hurting I’m swerving oh my days
I’m chasing this money I’m getting everything that’s for me
I did it alone I did broke I’m doing it again
Say na Magical things Only
But e no funny aje
If no be you my padi
All the things wey you do me ehn
E Dey sweet for my body
But e no funny eeee
If no be you my padi
All the things wey you do me ehn
E Dey sweet for my body
Go to settings
I Calculate all my excesses
And I forgave all my exes
And now I’m taking no chances
No Regretting
Busy counting my blessings
There’s No more Blames or Excuses
As for my Aura, I’m not sorry
Look how I’m burning I’m hurting
I’m swerving oh my days
I’m chasing this money
I’m getting everything that’s for me
I did it alone I did it broke
I’m doing it again
Say na Magical things Only
But e no funny aje
If no be you my padi
All the things wey you do me ehn
E Dey sweet for my body
But e no funny eeee
If no be you my padi
All the things wey you do me ehn
E Dey sweet for my body