Lagos (Explicit)-文本歌词

Lagos (Explicit)-文本歌词

Big B
发行日期:

Once upon a time I was on my grind

Make I do go lie Padi mi dey lie

Make I go fight Make I no go kpai

Steady on my grind,I no still dey lie

But my padi dey lie

Make I fail Make e no go teh

Hun hun hun hun

If you cum to Lagos

Ur eyes go dangerous

If you cum to Lagos

Many many things dey sup Quilox

If you cum to Lagos

Forget the baddies

Wey dey Lagos

If you cum to Lagos

Go ask ur Padi as e dey sup

Olokun dey ruyaya

If u know sey u dey dey Lagos

Talaka dem dey Lagos Rich Men

Dem dey Lagos Gomina dem dey Lagos

Awon Iya mi sef dem dey Lagos

Nothing Wey no dey

Lagos End time Pastors dey Lagos

Came to Lagos mo'de jelo

I be Zion idamu yen por gan

All the Monsters  will surrender

Rise frm the slum make u honor dem

When e sup u know dem go dey feel ham

Cho Cho Cho we know sey dem dey talk ham

I face fears I know sey I go conquer

I no like to dey swish cigar

Dem tell me Jesus no dey wear designer

Dem wan make I broke make I beg for cana

Many Haters dey wey dey do the Salah

Thanks to my decorn to je'n wa bi gbalo

As I dey  grind I dey pray to Baba

When my gbedu drop make dem josi dada

Oshey o jesu oya pass me Cana

(Oshey o jesu oya pass me the Cana)

If you cum to Lagos

Ur eyes go dangerous

If you cum to Lagos

Many many things dey sup Quilox

If you cum to Lagos

Forget the baddies

Wey dey Lagos

If you cum to Lagos

Go ask ur Padi as e dey sup

Olokun dey ruyaya

If u know sey u dey dey Lagos

Talaka dem dey Lagos,Rich Men

Dem dey Lagos,Gomina dem dey Lagos

Awon Iya mi sef dem dey Lagos

Nothing Wey no dey Lagos

End time Pastors dey Lagos

Ori mi gbana gbana o'n shana shana

Body mi fire fire me

Wey I don Hammer

Make i sup make i dey dey

Kin gbe Omo ti Mary Jane

I no go whine you my shawty

Gucci Versace ja ye Pari

One time you go relief

Nah only you get the belief

Many men dey dem dey

For city money

Too much dem dey lowkey

Mr DJ make you replay

When people dance to my reggae

Make we dey dey make we dey dey

Where my niggas dey we don dey dey

If you cum to Lagos

Ur eyes go dangerous

If you cum to Lagos

Many many things dey sup Quilox

If you cum to Lagos

Forget the baddies

Wey dey Lagos

If you cum to Lagos

Go ask ur Padi as e dey sup

Olokun dey ruyaya

If u know sey u dey dey Lagos

Talaka dem dey Lagos,Rich Men

Dem dey Lagos,Gomina dem dey Lagos

Awon Iya mi sef dem dey Lagos

Nothing Wey no dey Lagos

End time Pastors dey Lagos