Han Han Han Han
Han han han Han han
K'aye wa dara, mo ni k'aye eh
Han Han Han Han
Han han han han han
K'aye wa dara, mo ni k'aye eh
B to the E to the Thino
Incase u never fucking know
Malo gunyan mi kere
Won ro boya mo kere
Kere kere kere
Mio kere oo
B to the E to the Thino
Incase u never fucking know
Malo gunyan mi kere
Won ro boya mo kere
Shey na only me get issues?
Wey dem Dey judge anyhow
Shey Dem no see calamity
Wey dey fall anyhow?
Omo ologo
Na why Me no Dey fuck anyhow
Cause if I fuck anyhow
I fit to fall anyhow ye
Bad people With bad issue
Bad isssue with bad people
Dem go dey judge you anyhow
Like dem feed u
Ye Alaye ogun kill u
Who sat and watch my infant head?
Na only mummy I see for there
Go on my knees and I pray for help
Lord guide me make i no go regret
B to the E to the Thino
Incase u never fucking know
Malo gunyan mi kere
Won ro boya mo kere
Se e n'siere?
Well question ni mo bere
K'aye wa dara ooo
K'aye wa loyin ooo
K'aye wa dara ooo
K'aye wa loyin ooo
Amo Ti anybody ba be
I gat blessings can't compare
Plenty oil for my head
30 liters of keg
Won kere mi
Won kere mi
Won lon gunyan mi
Won kere mi
Se wo n'sere ni
Se wo n'sere ni
Wo n'sun le mi
Wo n'kere mi
Rain rain, go away
Come again another day
Big bethino lo n'sere
Puff puff pass
Oju ti ge
Rain rain go away
Come again another day
Big bethino lo n'sere
We no come here to play
Who sat and watch my Infant head?
Na only mummy I see for there
Go on my knees and I pray for help
Lord guide me make i no go regret
B to the E to the Thino
Incase u never fucking know
Malo gunyan mi kere
Wo n ro boya mo kere
Se e n'siere?
Well question ni mo bere
Han Han Han Han
Han han han Han han
Ba se n'sise Ba se n'sise
Mo ni K'aye wa dara
K'aye wa dara
Ko de tun loyin oo
Han Han Han Han
Han han han han han
Ba se n'sise Ba se n'sise
Mo ni K'aye wa dara
K'aye wa dara
Ko de tun loyin oo