Lókè Lókè-文本歌词

Lókè Lókè-文本歌词

Bethino_Dkm
发行日期:

Some have food but they cannot eat

Fun won ni cana

Inu wan Ma shi

Modupe be ko ni te mi ri

Say I Dey okay

Steady on my p

Protecting my peace

No use ur wahala drain my energy

be the best of me

No send anybody

If u talk behind me

Na on ur family

Cause na only me go Dey

When no body Dey

Emi nikan ni ma Shey

Teni body oba fe Shey

On a long run

Una go still hear name

Take a chill pill my brother

E no really late (ahh han)

Loke loke o

Tell me Where youuuuu

When I no get

All these money

Shey you been Dey for me o

When I no get anybody

Shey you been Dey for me o

Loke loke o

Tell me Where youu

When I no get

All these money

Shey you been dey for me o

Dem be judging from a long distance

Dey don't want to fuck with me

But me I Dey okay

With d few friends that still with me

Dem say I too like woman

Shey na man I go chook my gbola

Stop it brother

Be capping lesser

Anything them do omo I be like

Ko kan aiye

Boya dem still think say I still Dey play

Say my music go take dem trabaye ee

Won mon mon mo wayyy

Ko kan aiye

Boya dem still think I still Dey play

Say my rhythm go take them trabaye eee

Won mo we eee

Ko kan aiye

Boya dem still think say I still Dey play

Say my music go take dem trabaye ee

Won mon mon mo wayyy

Ko kan aiye

Boya dem still think I still Dey play

Say my rhythm go take them trabaye eee

Won mo we eee

Loke loke o

Tell me Where youuuuu

When I no get

All these money

Shey you been Dey for me o

When I no get anybody

Shey you been Dey for me o

Loke loke o

Tell me Where youu

When I no get

All these money

Shey you been dey for me o

Some have food but they cannot eat

Fun won ni cana

Inu wan Ma shi

Modupe be ko ni te mi ri

Say I Dey okay