New School-文本歌词

New School-文本歌词

发行日期:

Close the old school

We be the new generation

The new school

We dey come do the things

Wey they no do

Them just pave the way

For us oo to come and follow

But we go boost

Every single place

We go step wanna foot

We dey wan show dem

Say we be cool

If afrobeat and dancehall

No dey the drip dey ehh

We getti fire ehh

We no dey taya

Every day we dey

Give dem banger eehh

(Give dem banger ehh)

See dem dey wonder

How me and you

We dey carry like okada

Ebi we wey we dey give dem banger

Every single place we dey step

We dey scatter

We dey scatter

A say dem dey wonder

How we dey carry the industry

Like okada

Ebi we wey we dey give dem banger

Every single place we dey step

We dey scatter

We dey scatter eehh

You for let dem know say

A wi be the new generation

Leaders oo ee yeeah yeah

(Leaders oo ee yeeh eh )

So dey your dey oo yeeh eh

Time no dey to rest oo

My brother eehh ehh ehh yeah

Dey your dey make I dey my dey

We getti fire ehh

We no dey taya

Every day we dey

Give dem banger eehh

(Give dem banger ehh)Close the old school

We be the new generation

The new school

We dey come do the things

Wey they no do

Them just pave the way

For us oo to come and follow

But we go boost

Every single place

We go step wanna foot

We dey wan show dem

Say we be cool

If afrobeat and dancehall

No dey the drip dey ehh

We getti fire ehh

We no dey taya

Every day we dey

Give dem banger eehh

(Give dem banger ehh)

See dem dey wonder

How me and you

We dey carry like okada

Ebi we wey we dey give dem banger

Every single place we dey step

We dey scatter

We dey scatter

A say dem dey wonder

How we dey carry the industry

Like okada

Ebi we wey we dey give dem banger

Every single place we dey step

We dey scatter

We dey scatter eehh

You for let dem know say

A wi be the new generation

Leaders oo ee yeeah yeah

(Leaders oo ee yeeh eh )

So dey your dey oo yeeh eh

Time no dey to rest oo

My brother eehh ehh ehh yeah

Dey your dey make I dey my dey

We getti fire ehh

We no dey taya

Every day we dey

Give dem banger eehh

(Give dem banger ehh)