Wonderland-文本歌词

Wonderland-文本歌词

发行日期:

ah ah ah ah ah ah ah ah

ah ah ah ah ah ah ah ah

early one morning na so i carry my bag comot

to go hustle my own bread so i go chop am with my groundnut

but as i come out no be small long journey man don involve

now i dey middle of river i no go fit turn back at all

This be the reason why i dey here so

i don come this far i go reach my destination

e be the thing wey dey give me ginger

me i go see the wonderland

wonder wonder the wonderland i don waka waka for this life

i leave my comfort leave am for house i wanna have a better life

Dreams do come through

that's why me no go ever let this thing go

put my money and my mind and my heart and my soul into this

any step i gats take i dey pray to Jah and Him dey lead me

i don already dey near and very soon i go reach