African Queen-文本歌词

African Queen-文本歌词

发行日期:

You are my Africa queen

The girl of my dream

Make my body tingalingalin

You make my body just tanana me

Baby girl you fine

Body oh divine

Lemme love you like I never did before?

Spoil you with dollar baby girl me no fo!

Pino pino olo mii ife

You feeling so down

I Dey for ur back

want to love you Monday to Sunday

Game is over you won I go maintain

Be my woman you born e my pikin

Yahhh

So many people Dey talk one side oh

Bad e bad things wey Dey fr dia mouth oh

I go love you I go make you smile oh

I wanna write you a love letter

I really Dey miss you when you gone

How can a bad boy don fall in love

I be your doro be my bucci

You are my Africa queen

The girl of my dream

Make my body tingalingalin

You make my body just tanana me

What you say

To wey girl I don’t know

Your body be like say

Shorty combo

All the love you Dey give

Girl I go low

Baby oh baby yo

Make you go low

Veronica tell me say she like me

Me I tell her no I be bad boy

Emiii ohh omologo

Oremii tide make we faji