Whine for me oh baby
Shake body now yeah yeah
Move it slowly baby ahn
Girl you know you got a body
Wey go make man shiver ahn
And na the way you gonna dance
Go make me loose guard
And if e be say you be winch make
Me your wizard ahn
I no go lie my love for you na
Till infini
Whine for me oh baby
Shake body now yeah yeah
Move it slowly baby ahh
Whine for me oh baby
I dey for Monica yeah yeah
Leave it low-key baby ahn
Come closer baby
Wear fashionista
Dance for me oh baby
Whine pon da deck sey
Baby come closer baby
I go do like Labista
So I fit to break it pon da deck
Oh baby make it in slow-mo
Girlie you know
And that we know love
Is a beautiful thing
When it ain't a feeling but
A journey baby
Just like David Adeleke
Been talk am you know
Love e sweet with money ooo baby
Enough money to go on vacation
To Dubai and Abu Dhabi ooo baby
Na reason I double
My hustle to please you
I say
Whine for me oh baby
Shake body now yeah yeah
Move it slowly baby ahh
Whine for me oh baby
I dey for Monica yeah yeah
Leave it low-key baby ahh
Come closer baby
Wear fashionista
Dance for me oh baby
Whine pon da deck sey
Baby come closer baby
I go do like Labista
So I fit to break it pon da deck
Oh baby make it in slow-mo