TIME-文本歌词

TIME-文本歌词

发行日期:

Chimzik

We move with time

We no move with crime Broda

We dey move time

We no move with crime Brother

See my double siky

I dey move with double siky

We do am 5 times still dey get the double siky

Dem dey ask how e be , how we run am

How we go, how we move am, how we start am

Baba God just dey run the thing on hala

On a lolow low we dey fly on a double siky

We Dey get there on a double siky

U go dey there dey get your 2 and 3 siky

My brother we move on double siky

Siky 2 no be how we take dey run am

We dey go on a double double siky

On a double double siky

5 straight sure shots

Double siky just sure for us

Baba God just dey make am go forth

We done wait, we done tire

He just put am on a double siky

Make we just dey fly flow flow

Those wey pass us

We go run dem

We go run dem

double double siky

we go pass

We go flow

we go land

Wait for them

Make dey hulu

Make dey hala

Make dey crase

Make dem shout

How we take dey run am

No dwy quick dey judge

No be force

No be we

Na ba ba God

We no run am, we no shout, we no hala

We no follow you dey para

We no no sey u kala

Baba God just dey make am make e hala

Baba God just dey make am make we hammer

Everybody wanna flow

Everybody wanna jo

Cus we no ye

We dey roll igboo

Everybody no dey holl igbo ln a kolo bin

No be you dey smoke igboo

Still dey hold igboo

CHIMZIK just dey on im golden bottle on green bottle

We no move we dey holy o

No dey roll igboo

Man, man nos hol igboo

My eye clear

Wa Nne i no roll igboo

I go dey here

we dey move

and u dey move , we dey move

u dey move.

we dey flow

Everybody yo

Shayo na bastad

Shayo na bastad

Ma broda we no take more than Shayo

we go hole

Make i take my green bottle

make i go

Wen i take my 2 bottles

I done dey whole

I don full i done high i done dey go

U no go no me again wen u c me go

2 bottles done dey high me on a low

2 bottles done dey carry me dey go

CHIMZIK

no dey roll

No dey pko

No dey zuzu

No dey dudu

No dey poff

I dey learn

I dey move

I dey flow

Man on jiggy

Man no c me

I no dey poff

Man on jiggy

Man no c me

I no dey poff

No dey zuzu

No dey zo

Everybody

Done dey ko

CHIMZIK

No dey do

No dey go

Bia

Everybody

Done dey ko

We move with time

We no move with crime Brother

We dey move with time

We no move with crime Brother

Shey u get the time as e go

Shey you get time as e just dey roll

Wen the time go slow we go slow

Wen the time move fast we move fast

What the time do. guy we do

When the time voom voom we voom

When the time voom

We voom voom

When the time pkom

We pkom pkom

No dey dull

No dey calm

No dey dey zo

When is time

we go move

we go no

Understand the time

Make u no dey zo

No dey dey dull bro

Make u no dey roll igboo