Issokay-文本歌词

Issokay-文本歌词

Peezy Weezy
发行日期:

Issokay, issokay, issokay

Hmm, jeun soke

Okay, okay, okay

Hmm man I'm okay

Issokay, issokay, issokay

Hmm, jeun soke

Okay, okay, okay

Hmm man I'm okay

God bless the day wey

You come my way

Attempted love but you look away

Na jejely I been dey my day

You come tell me say you like my ways

Light up my life, Michael Faraday

You come pack your bag

Dey go far away

Baby, let me take you to my hometown

(Baby, let me take you

To my hometown)

Just wanna let you feel like Nova

(Just wanna let you feel like Nova)

Baby, come close, it's getting colder

(Baby, come close, it's getting colder)

Just wanna make you feel like Nova

(Just wanna make you feel like Nova)

Issokay, issokay, issokay

Hmm, jeun soke

Okay, okay, okay

Hmm, man, I'm okay

Baby, if na Gucci wey you want

I go pay

Baby, if dem wanna trouble you

Na gobe

And if dem ah see you

Dem ah shout ewey

Ah mogbe, eh dey play

Baby, if na Gucci wey you want

I go pay

Baby, if dem wanna trouble you

Na gobe

And if dem ah see you

Dem ah shout ewey

Ah mogbe, eh dey play

Baby, let me take you to my hometown

(Baby, let me take you

To my hometown)

Just wanna let you feel like Nova

(Just wanna let you feel like Nova)

Baby, come close, it's getting colder

(Baby, come close, it's getting colder)

Just wanna make you feel like Nova

(Just wanna make you feel like Nova)

Issokay, issokay, issokay

Hmm, jeun soke

Okay, okay, okay

(Issokay, baby, issokay)

Okay, hmm, man, I'm okay