Victory ahead-文本歌词

Victory ahead-文本歌词

CJ Obassey&Rev. Patty Obassey
发行日期:

Victory ahead

Do not tarry in distress

Victory ahead ehhhhhh

Do not tarry in distress

Rugged

Yeah

I been dey find

Wetin I go put for mouth

Who I go go en side

Na so I been dey waka about

dey wait my time

Them dey carry my matter about

Them dey wonder if I’m thinking right

Me sef no dey look their side

Na why I tell myself

I tell myself

Do not worry

In distress In distress

Victory ahead

Ehhhhhhhh

do not worry in distress

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Yeah

Many many just dey come to my side to dey fight me

But i can’t loose my self

I’ll rather die fighting oh yeah yeah

Make I just dey take one step step

No pressure jeje

I want good life I No want yeye

Gimme straight thing no be one lege

Eehhhh aaai

I tell myself

Victory ahead

Do not worry

In distress In distress

Victory ahead

Ehhhhhhhh

do not worry in distress

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Yeah

Your help is near

Your help is near

Your help is near

Ooooaai