Whoolan, Whoolan
Whoolan…….
Whoolan
Little little things I see
Little little things I see
I go talk
Little little things I see
Little little things I see
Fireboy you’re on fire
Your album Adedamola don grow my desire
For women, cos me don carry their matter for my head like mathayas
Davido Awuke o
Wizkid came with a piece of heart
Simisola Duduke o
I go love you all the days of my life
AG baby no fit catch me
Cos if he catch me
He go tell those boys make them slap me
Burna won a Grammy
That’s fantastic
You know that shit takes a lot of practice
Wetin Dey sup with Kcee and Flavour
My Igbo niggas from day one
Make Una stop to Dey fight jor
Make we gather Dey just Dey flenjor
Abanikanda o
Naira Marley and Zinoleesky
Last night me I just Dey reason
Make I chop fried rice and chicken
David and Wizkid FC
I need you guys to act diligently
Una don Dey fight since 2020
Wetin Dey sup for our industry o
Big shout out to Kiss Daniel, Odumodu Blck
Ice prince Zamani travel go Dubai
This kind of lifestyle omo no be chice
You suppose know say Old soldier no go die
Olamide Habibi
Omo this life kogbagidi
Shout out to Kogbagidi
Shey you Dey feel all my rhythm
Tiwa Savage o
You too package o
Tems to fine like e mermaid o
No be average o
She go damage o
Ayra Star with body language o
Don jazzy, Verydarkman
You just made me a very bad man
2baba you don shut down the show, koko master
Afrobeat don go round the globe very faster
Asake Olòlade
Rema and Omah Lay
Ladipoe and BXNX where you Dey?
Shallipopi don come with big update
And to every murderfuckin legend that are dwelling in the game
Wey I forget to call on your name
I love you, respect you
Kon le farawe o
Kon le farawewa o
Little little things I see
Little little things I see
I go talk
Little little things I see
Little little things I see
I go talk
Little little things I see
Little little things I see
I go talk
Little little things I see
Little little things I see
I go talk